Shawty say she likes my vibe I tell her baby bend over (bend it)
Roll upon my body baby come closer
Say na you wey dey make man crazy
Body wey fit nice wey dey make man lazy
Baby let's me sing let's me sing for you ( yeh yeh )
I just wanna dey, I just wanna dey with you
Call me whenever you want
Baby You know say I got you for my blood (yéi yé)
Tell me whenever you like
You know money dey, money dey for you
Girl I get the money wey fit make you mine ohh
Give you every night girl fit make you mad ohhh
Na only you sabi wey fit make it nice ohhh
Nice ohhh nice ohhhh nice ohhh
Girl I love your plus I never make you minus
If I let's smoke is gon loose my lighter
If you paranoid then am I spend the night
You can get that loving every day
Diamond dancing if na money I go pay
J'sais qu't'as besoin d'espace
Des paillettes et des strass
Ton corps moi j'veux commander
Mets ton coeur a ma portée
Honey j'suis ton médicament
Bae écoute ma melo laisse la être ton calmant
Tu es tellement belle tu l'sais évidemment
Girlie you so fine like a bolide allemand
Pull up in my city everyone can see you shine
Your body make me feel crazy
Girl I get the money wey fit make you mine ohh
Give you lovin' every night fit make you mad ohhh
Na only you give me love wey make me nice ohhh
Nice ohhh nice ohhhh nice ohhh
Girl I love your plus I never make you minus
If I let's smoke is you gon loose my lighter
If you paranoid then am I spend the night oh
You can get that loving every day
Diamond dancing if na money I go pay
E dey make a man dey chase
I fit no dey call you everyday
When you call, run it back on replay
For your love, I go play, oh
For your love, I go play, oh