LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Starlight

Album
Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Share icon
Lyrics
I fitti fight for you
I'll give my life for you
No valley too low no mountain too high
For me to climb for you
Na you dey help me see
The very best in me
And na you dey there when nobody dey there
Na you invest in me

And I will walk a thousand miles
If only You will hold my hands
I will go the distance
All the way for you you know I can

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight
Hmm hmm hmm hmm

Dem say my eye go clear
Dem say your eye go tear
Darling no mind dem
Make you no send dem
Dem no be God my dear

And I will walk a thousand miles
If only you will hold my hands
I will go the distance
All the way for you you know I can

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill
Starlight dey shine from night 'til morning
E no dey taya
E no dey die
And even when it disappears
Still dey out dey shine somewhere
All the time

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Ohoh ohoh

People dey ask me say
Wetin dey make me smile
I tell the whole world say
Na you be my life
Oh oh oh
And if dem argue say
We no go last reach night
I tell the people say
You no fit kill starlight

WRITERS

Cobhams Asuquo

PUBLISHERS

Lyrics © ONErpm, ONERPM PUBLISHING INC, Verse One Media LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence