Faster and I’m running, I’ve been running to the money
No fit rest, everyday is not sunny
But we jonzing, burning something to rest
As we dey jor oo, no disturbing
Only loving, no give me stress
Cause if to say I wasn’t popping
Omo scoring dem for never call me sef
As I load and explode, Kamehameha
Kilode, kilode, omo carnival
Run it fast and collect money
She say I’m beasting like an animal
Shay you want turn up with a party man
Bad vibes no go jam me now
Me go count my blessing and I learn my lesson
Oluwa, send them checks in
I vex dem how I do my flexing
As I dey run dem no fit catch me
From where I from, you no fit imagine
Faster and I’m running, I’ve been running to the money
No fit rest, everyday is not sunny
But we jonzing, burning something to rest
As we dey jor oo, no disturbing
Only loving, no give me stress
Cause if to say I wasn’t popping
Omo scoring dem for never call me sef