logo
Lyric cover art as blurred background
Lyric cover art

Helicopter Boy(Freestyle)

Apple Music logo
Apple Music logo

Deezer logo
Deezer logo

Spotify logo
Spotify logo
Share icon
Lyrics
Won fe ma fimi posi
Posi
Jonzing
O T
If no be money matter
Close it

Abi them dey try phone me ?
No sim
Cos i hot pass Dubai
Some Dey say I Dey do guy
Kilo lon Bayi ?
Arik air
Know I’m too fly

Them dey dubale anytime that I’m coming
Awon temi in the hood , them love me
As I dey hot now make nobody dull me
Mr producer are you recording?

Ahh ahh
I been Dey joke nau
I been no sound like I Dey joke ba?
Them been Dey take me for a joke nau
Soon dem go tell me who Dey joke nau

Them been dey look me

Like movie
Like blue film
We Dey front
Dem Dey back like Booty
I’m moving
I’m moving
Them want dey use me
But I’m using
My head

Before then use it
Whose d lidy
Sitting pretty
Can I git in to ur dis ting
Freaky freak me
With the pim pim
If I off ur bikini
Na pickin
BABY CRY

Last week I hit my nigga up by 2
I tell am say omo e get Wetin I do
I fuck sha omo I no fit lie for you
Bobo leave ur boo
U go need another boo
Yesterday I Dey for pool party
I Dey for where them been dey do bad ting
I tell ur kele make she pull panti
She no hesitate she remove panti

WRITERS

JUSTICE JOSEPH

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other