But yet but yet we risking all
I know you heard this one before
This life fit give you thrills o
Plenty prayer from a sinner man
E go dey pray pray for a better one
Or are we not just talk talking of it Ah
Pastor go dey pray for a miracle
Social ties dem are killing killing
So you no go scream when they killing killing Ah
Many years are pass wey dem neglect
Dem dey come dem be doing doing
The more we look, the less we dey see
But yet but yet we risking all
I know you heard this one before
This life fit give you thrills o
Dem fit no holy but dem going to church
They got us cutting our corners
So we here and we risking all
For the constitutional pages
I can't look good or I'm frauding ah
We out here, we searching for the light
Is a night mare everyday another case o
But yet but yet we risking all
I know you heard this one before
This life fit give you thrills o