Got pulled over by the cops last night
Na una dey murder all the gaddam songs
The keys to the city don lost
Oga solo check these brothers
Be like say the city don burst
Capital movement, abuja segment
Saraki thinking, Buhari jonzing
Everything hundred, cross on the mixing
Erujeje downing, bros! City on a lock down
Wetin you go give me for the week
Nobody go give u anything
Beggy beggy shey u no go chill
Parasite, erudite, sodomite. midnight
See my headlight. see my real guys
Feeling like a big boy all of us are bomboys
Got our city on a lockdown now, abuja na for us
Anywhere u go. everywhere u go
See the girl dem dem yellow
Got pulled over by the cops last night
Woah Woah woah na una dey murder all the gaddam songs
I put my chicken in the freezer
I carry my city for my head
I be repping for my city one time lets get it
Put my city in a cage I be causing rampage
I be killing all the shows
Thats the sound of police
And you know that I got the keys
Put your hands up in the air say freeze
Lubricate the game like grease
Shey na you dey form for me
Shey na you go tell person
Oya nau make I see you spend am
The money we dey change am
Got pulled over by the cops last night
Na una dey murder all the gaddam songs
Men I be feeling like makaveli
Got it on lock like a celli
Men I got the keys to the city and we chilly and we show no remorse and no pity
Energy choke ur device don low
Go back to school or revise back home
A1 everything all around here bro
On a higher definition like hd
All the bad chicks want taste me
I ain't got a rolly on my wrist but she still likes me coz I'm cooler than an ac
Better yet cooler than an Eskimo
Boy so cold from head to toe
Police wanna stop me and get my doe
E don tey wey we dey ball like pappilo
We ain't stopping for no baggar
Dodge enemies like say I dey cruise charger
Full energy stay lit their fada
Who be these guys wearing tactical
Practice what they preach very practical
Very dope sounds quite magical
Got pulled over by the cops last night
Na una dey murder all the gaddam songs