I dey strategize mentally
Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic
Pass their go Abudhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, ṣo mọ?
Aye yii ko pe meji jẹun lọ
Many people don go many people don come show love
If I don dey dull give me liquor
Ọmọ ọpẹ lawa awa n gbọpẹ o
Alhamdullilah a o ni na tan o
Ti n ba rọmọ mẹfa mo ma ṣọpẹ o
Thug life make I dey shirtless
I dey reckless ko dẹ ni walẹ
Moving fast bi Sarkodie, Animakoli
Ridding slow in my Mercedes
Base one or two mehn am still on cruise
Ti n ba rọmọ mẹfa mo ma pọn mi kun
Timberland is my favorite shoe
Moving like I be Scooby Doo
My brother tell me what it do
Wọn ma n sọ pe mo n gara ju
Ọlọhun mi lo le humble mi
Hm hm hm hm hm comot body
I dey strategize mentally
Where I go dey tọmọrrow I dey move like magic
Pass their go Abudhabi, anyhow e go be
In case you wan do pass yourself go front
Na money we dey use ball for here, ṣo mọ?
Aye yii ko pe meji jẹun lọ
Many people don go many people don come show love
Leg over, leg over, leg over, leg over, leg over, Muhammad Salah
Cashing out, cashing out, cashing out, cashing cashing out, everyday na Salah
Fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, fuck it up, baby you gat the power
Buss it down, buss it down, buss it down, buss it down, baby no wahala