logo
Lyric cover art as blurred background
Lyric cover art

Get Up

2017

Get Up

Apple Music logo
Apple Music logo

Deezer logo
Deezer logo

Spotify logo
Spotify logo
Share icon
Lyrics
Get Up Get Up Ehhh She’s a Dancer
But she what I like ahahah
Sarz Pon The Beat Yeah
No Wahala

Omalicha baby o I
You and your friends sit down you want to get high
20 Bottles of Star
You see me come dey form superstar uhh hun
I remember I dey check you when you been dey tell me no
Shey na because I no getii money I no getii doe Getii Doe oo
Nowadays when you dey see me girl hello
Onto se you dey see the kind of paper wey I dey roll Dey roll

They way she get up get up ehh she’s a dancer
They way she move it lift it side una like a belly dancer
They way she get up get up ehh she’s a dancer
They way she move it lift it side wena wena like a belly dancer

Na she I go carry go o aii yea Carry go
Omotena carry load aii yea she carry load
All my friends' dey tell me no o aii tell me no
But na she I go carry go aii yea
No wahala

Instrumental Solo

Nana Ehh I remember back then you been dey dull me
But Ehh Nana Ehh omo 24 7 you call me I dey far away
The only time wey you dey see me na for TV eh
Shey na for TV eh

Nana ehh I remember back then you been dey dull me
But ehh Nana Ehh every minute every second you dey call me
I dey far away
The only time wey you dey see me na for TV eh
Shey na for TV eh Huh eh

Haiyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
Eyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
Uwo wo wo wo wo wo wo wo wo
Eyea yea yea yea yea yea yeah yeah yeahh yeaahhh

They way she get up get up ehh she’s a dancer
They way she move it lift it side like a belly dancer
They way she get up get up ehh she’s a dancer
They way she move it lift it side like a belly dancer

Na she I go carry go o aii yea Carry go
Omotena carry load aii yea she carry load
All my friends dey tell me no o aii tell me no
But na she I go carry go aii yea
No wahala

Instrumental Solo

WRITERS

Sarz Sarz

PUBLISHERS

Lyrics © Songtrust Ave

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use