Everything na double double
Double double oh (Na double na na na double)
When my money no dey complete eh
When my rice no get meat oh oh eh
When my life no dey jolly
I go make am for this life and
E no born me make I die walahi
Ima ma ma everything don better
Everything na double double
Today na today (Na double)
Money go dey flow (Na double)
Body go dey glow (Na double)
Everything na double double
Everything I touch (Double)
Business is on point (Double)
Family dey chop just take a look at me now
Everything's alright yeah
I go make am for this life and
E no born me make I die walahi
Ima ma ma everything don better
Everything na double double
Today na today (Na double)
Money go dey flow (Na double)
Body go dey glow (Na double)
Everything na double double
Pesin no commot dey wakadupe
Pesin suppose to dey work and pray
Na wetin I hear from my mama mama mouth
Dem no fit dey telli person
Everywhere we dey narege gegele
Double bar man bar man give
All my friends and family double
Pesin dey hustle you sabi the way
Pesin wey dey work too sabi the way
Everything e go better one day
Today na today (Na double)
Money go dey flow (Na double)
Body go dey glow (Na double)
Everything na double double
Estate wey I build (Double)
Business is on point (Double)
All the bar man bar man give
All of my friend and family double