Drink garri, welda your brain go calm down
I be person pikin, I get feelings too
I love you, but I love Simbi too
Girl, you can just tell me if you want Jimmy Choo
So many other guys wan chill with you
Now I just want to marry her
Check your window, ka rira
It's been like four days ta rira
I don upgrade my terminal
You know say me I sabi now
My song is sweet like Ribena
Oloyun ton lo si antenatal
I'll be inside playing Call of Duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I'm guilty (this is all I'm wanting)
She thinks all I want is sex
And it doesn't make her upset
Girl, you have to bring your friends
'Cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten
Who I be, dem no get idea
'Cause I no dey too show myself
Now I just want to marry her
Check your window, ka rira
It's been like four days ta rira
I don upgrade my terminal
You know say me I sabi now
My song is sweet like Ribena
Oloyun ton lo si antenatal
Poltergeist and sneak up on you
Me I no fit give up on you
Inside playing Call of Duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I'm guilty